Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2011

Lyrics

[ti:7 Ori Mi ft. 9ice]


Another free style

Is a free style

Free style thing you know

Alapomeji eh

Terry g eh

Everybody eh

Ori ori eh

Jowo jowo

Ori ori gba mi eh

I say my head eh

Abeg carry me go place

Wey I want to dey


Listen up

Sometimes in our life

We trying we hustling

We trying and we strive

But make we no fight

And make we try put sand sand

For person garri eh hi

What you gat is never what I gat

So don’t you try to cut we betting

Show some love

And you’ll see sey tomorrow

God go turn and show you too eh

Oya let us pour our holy water

Oya let this peace reign in our mind

Oh mama eh

Oh papa eh

I thank you eh

Everybody eh

Ye ori eh

Abeg carry me go place

Wey I want to dey

Everybody eh

My head eh

Abeg please carry me go place

Wey I want to go


Ori ori mi

Apesin e

Ori

Ori

Ori ori mi

Eleda mi

Ori

Ori

Ori

Ori

Itono mi

Ayanmo mi

Kadara mi

How am living

My proceeding

From the beginning

Oh lord

Na you do am so

Oh lord

Na you make am so


Use me as an example to others

To show people sey

You are the most high

Perfect any perfection in my life

Show me your greatness

And your most kind

Ori mi

Je ki alanu kan dide

Je ki okiki mi goke


Ori ori eh

Efuku me

Oya touch your head eh

And prophesy positivity into your life

Again

Everybody hmmmm


Ori ori mi

Jowo jowo

Olorun gbemi soke

Everybody say my head eh

I say make you carry me go big big place

Chai chai

Obsanjo know me

Fashola sef

Even goodluck know me

Dem pikin all their pikin know me

I swear them dey walangolo

Walangolo

Walangolo eh

My head eh

My head eh


Everybody oya touch your head eh

And prophesy positivity to your life

Again

Everybody say ori mi

Ori mi eh

Ori mi eh ah ah ah

Oh no no no

Abeg carry me go up

Carry me go up eh

Oh my god

You know sey and we trying

And we showing love dey go

Oh my god

I done serve before

So as I be as a master ***

Oya make you dey cast am go

Chai oh no no no no

Eye meme me me me

I say am am king kong

Wey dey sing song

Wey dey rock up iin the club

And everybody dey want to

Dey ginjah the swagger dey go

Oh no no si lala

Wo si wo si lala si lala

Ori mi ye

My head eh

My head eh


Everybody sey ori ori eh

Ah oloun jowo jowo

Gbemi soke

My head eh

My head eh

My head eh ah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status