Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2008

Lyrics

[ti:11 Thank U]


I come here to say thank you

Have come here to say thank you

Oh oh


See me I go live my life with una something

Cos without you girl I no be nothing

Baby come make I whisper you something

I really wanna appreciate god thing

See you get manners die

Omo jo fit you die

You be wife material

O daju pe omo gidi nie

Asepe ile ire loti jade

See she don dey clean my sweat eh

Omo I bow for your hair style eh

If all tile fit be like you eh

Me I get conscience

So baby I really just wanna say thank you

For for all the love you showed to me


I wanna thank you

Aya

I wanna thank you

For being there for me girl

Ose

Girl you’ve always been so kind to me

I wanna thank you

For loving me

You made me feel so real girl

Modupe

So I say nagode


See this song wey I sing o

No be for my tile alone oh

Na for you wey dey feel my song

Buy my song

Rate my song

People wey dey play my song

For radio

For tv

Magazines wey dey commend me

My daddy

My mummy

Ese gan

Fun oun te se laye mi

I thank god for all of you

Wey dey encourage me to the full

Wey dey make me to feel like sey I too good

Eh twuale

Una too much oh

Una good die oh

See una even make sense pass

With una love una dey make me high


I wanna thank you

Aya

I wanna thank you

For being there for me oh

Ose

For showing me the love I need

I wanna thank you

For loving me

You made me feel so real girl

Modupe

So I say nagode


Naye naye dede naya ruma

Naye dede naya ruma

Lubu naye dede naya ruma

See baby modupe o

Modupe o

Modupe o

Ese gan ni o

I wanna say thank you eh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status