Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2008

Lyrics

See na who be the bad belle dem

Wey no want terry g to make am

Make una tell am sey god dey

Terry g want to stay


Na who talk sey I no go make am

Na who talk sey me I dey fake am

Chai no think am oh

No think am

God don change plan

Cos I remember does days

Wey I dey waka kurukere

Who go help me eh

I remember does days

Wey I must hustle every night and day

Just to survive eh

I remember those days

Wey if you get money for pocket

If you chop one meal

You go thank god eh

You go thank god eh

You go thank god eh

Mo shope tipe


Hey sey me I come stay

As I dey my game

I love my fans and my day dey chai

Without una I no know where me I for dey


Bad belle make una free me eh

Make una free me eh

Make I do as I won do

Make una free me eh

Because na my time to reign

Sey na my time to shine

Everybody say from grass to grace

Oya lets go

From grass to grace

Free me now


See na who talk sey you no go make am

Sey you no go make am

Sey you no go make am

Abi na who talk sey you dey fake am

Sey you dey fake am

Sey you dey fake am

Na who talk sey naija no go make am

Naija no go make am

Naija no go make am

Make dem no think am oh eh oh eh

Make dem no think am oh

Free me now

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status