Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2023

Lyrics

Me I know I'm covered

Covered covered

Blessings surround me

Me I'm covered

By your fire


Too many people dey outside dey pray on

My downfall

Na only God wey just dey raise me

He be my father He be my papa oh

Cos me I know say me I no fit do am

Anything whey God say make me I go do

I go do am quick

No fit go commot

K3 ton ton ek3 ba ke me oooh


Many people dey for street

Them never see

But God go raise you

This Na something wey I know


My Father Holy father

You carry fire oh.

You carry fire oh

Though they come against me

They can't prosper aaah

They can't prosper aaah


My father HOLY father

You carry fire oh

You carry fire oh

Though they come against me

They can't prosper aaah

They can't prosper aaah


Imma imma imma imma imma

Imma imma imma Yahweh

Imma imma imma imma imma

Wele ooo Wele Oo wele ooo

Imma imma imma Yahweh


Me I know say me I no fit do am

Anything wey God say make me I go do

I go do am quick

No fit go comot

K3 ton ton ek3 ba ke me oooh


Many people dey for street

Them never see

But God go raise you

This Na something wey I know.


MyFather Holy father

You carry fire oh

You carry fire oh

Though they come against me

They can't prosper aaah

They can't prosper aaah


My father holy father

You carry fire oh

You carry fire oh

Though they come against me

They can't prosper aaah

They can't prosper aaah


Imma imma imma imma imma

Imma imma imma Yahweh

Imma imma imma imma imma

Wele ooo Wele Oo wele ooo

Imma imma imma Yahweh

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status