Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2023

Lyrics

Senorita - Waveboy

...

I no fit to do this one on my own

I need you all the time

I nogo fit leave you all on ur own

Eni beru loma saaaa ye!

Ayamioja o

Omo mio foya

I dey for your back

I stand gidigba

This na confirm

No capping for yah

Toba sope oya o

I’m coming

Jamisi make u tell me as e dey go

Ifemi nogo leave me all on my own

It’s not just pleasure I want with you

La oju eh malosun falala on me oh

I know I don tey for road

And time don dey go

But everything I dey do

Na for me and you

Modemo pe ojonlo

I dey work make e better for our love

Senorita omo shitta Ojuelegba nio

My Mamacita otojo meta tarira nio

Famimora tabarira omo I need am o

Lomomio cover mio come be all on me oh

I’m down on knees

Baby I’m begging 🥺 you please

Smile for me baby say cheese

For the night baby gimme dat kiss

Cos I be sit down waiting for you

I nogo cause any trouble

Your body endowed burst my bubble

Other girls dem gat nothing on you

I’m only for you baby mio

Wetin dey xup

Make we settle the scores

And balance it up

Emergency call

You can count on me

I go be your 911 hmm

If you no do wayo

I nogo find Caro no more

But if u hear am na just rumor o

Jenfisi make I show you boseletto

Gbenusi make u sing to my microphone

It’s not just pleasure I want with you

Lajue malo sun falala on me oh

I know I don tey for road

And time don dey go

Love is boring if person no get money o

So I dey work for our future

as the money don show

You’re my bus stop

Senorita omo shitta Ojuelegba nio

My Mamacita otojo meta tarira nio

Famimora tabarira omo I need am o

Lomomio cover mio come be all on me o

I’m down on knees

Baby I’m begging 🥺 you please

Smile for me baby say cheese

For the night baby gimme dat kiss

Cos I be sit down waiting for you

I nogo cause any trouble

Your body endowed burs my bubble

Other girls dem gat nothing on you

I’m only for you baby mio

Senorita omo shitta Ojuelegba nio

My Mamacita otojo meta tarira nio

Famimora tabarira omo I need am o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status