IDAN 1999 (Sped Up) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Since 1999
Boys no Dey shine teeth at all
1999 dem no get joy at all
1999 dem go run you things for street
1999 dem go chop you like biscuits
Emi idan gan gan
Emi idan gan gan
Emi idan gan gan
Emi idan gan gan
Do anyhow toh sho e lo
Awon Omo Ko Omo
Toh ba ka e lo
Oma ti rogo gan
Bere lowo Dele
Won ma le won lere
Boys don Dey para
Awon boys won sere
If you no Dey do Watin boys dem ask
Dem go fuck you up like na their right
Oga ade
Dey your Dey
Me no Dey para
Me just one gbese
Today na today
I go escape
All the money dem call fit buy one Benz
So many beating i collect that day
Na Watin make me strong like this
Dem no even look my uche face
Lagos no surprise me again
They want to put fine boy for shame
I thank God I find my way
Jireh no Dey forget ye
When hin son Dey for gbeke
Since 1999
Boys no Dey shine teeth at all
1999 dem no get joy at all
1999 dem go run you things for street
1999 dem go chop you like biscuits
Emi idan gan gan
Emi idan gan gan
Emi idan gan gan
Emi idan gan gan
Do anyhow toh sho e lo
Awon Omo Ko Omo
Toh ba ka e lo
Oma ti rogo gan