Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2022

Lyrics

Shoemaker ft. Remii & Sinmidele - 121SELAH

...

Aboki...shoemaker

Shoemaker shoemaker ..Dem dey call you for here.

Abeg help me stop that shoemaker guy

ooooooooo....

Shoemaker where you dey come fix my shoe

shoe maker where you dey I need you now

I call you because I know say na you fit fix am....na na

Shoemaker where you dey I need you now

Shoemaker where you dey come and fix my shoe

shoemaker where you dey I need you........ I call you because I know say na you fit fix am na na

I know where you dey I know where to find you.

Oh oh oh oh...

the point be say na person wey go fix am me I go call oo

Cause na him Sabi the thing well well o...

well well....

I no go carry matter of shoe go give a carpenter na na

cause he no Sabi the work at all o

......

oooooooo.....

Carpenter where you dey come fix my chair carpenter where you dey I need you now.

I call you because I know say na you fix fix am na na....

I know where you dey I know where to find you yes

Oh oh oh oh

the point be say na person wey go fix am me I go call io....

Cause na him Sabi the thing well well o..well well

I no go carry matter of chair go give a shoemaker no no.

Cause he no Sabi the work at all oo

Heart fixer where you dey come fix my heart.

Heart fixer where you dey I need you now

I call you because I know say na you fit fix am na na

Heart fixer where you dey I need you yes...

Heart fixer where you dey....

Heart fixer where you dey come and fix my heart..

Heart fixer where you dey ey ey...

Heart fixer where you dey I need you now.

Heart fixer where you dey I need you.

I call you because I know say na you fit fix am na na

oooo

I know where you dey I know where to find you

I know where you dey I know where to find you.

I know where you dey I know where to find you .

I know where you dey I know where to find you oooooo

I know where you dey I know where to find you

oooooo

Oh oh oh oh the point be say na person wey go fix am (me go call o)

cause na him Sabi the thing well well o ..well well

I no go carry matter of heart go give a human o no no

Cause he no Sabi the work at all o

Oh oh oh oh

The point be say na person wey go fix am me I go call o

cause na him Sabi the thing well well o ...well well

I no go carry matter of heart go give a human o no no cus he no Sabi the work at all o.

ooooooo.....

ooooooooo...

Heart fixer..........

right now I need you o.

right now I need you oooooo

Heart fixer .......

right now I need you o

right now I need you ooo

oooo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status