Leke Leke Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Leke Leke - Lil Kesh
...
Skibo skibo Okayyyyyyyy
Yebo! Awon copy cat
Leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender, give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger
Wo leke leke leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender, give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger
Kasa kasa I ready wire your aza
I go fly you to the moon I ready be your nasa
Ti n ba ko fun lori bed she dey ki gbe massa
Kini yin dun ke aboti lo kayamata
Wo you can pull up in a fancy car but you must behave
If you misbehave you will surely leave here in a poly bag
I do this, they do that
I do that, they do that
I do hun, they do hun awon, copy cat
Leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender, give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger
Wo leke leke leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender, give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger
As I dey load am load am load am
Load am load am load am
She dey pick am pick am pick am pick am pick am pick am
Load am load am load am
Load am load am load am
She dey suck am suck am suck am
I dey dig am dig am dig am (yebo)
As I dey load am load am load am
Load am load am load am
She dey pick am pick am pick am pick am pick am pick am
Load am load am load am
Load am load am load am
She dey suck am suck am suck am
I dey dig am dig am dig am
Leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender, give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger
Wo leke leke leke leke leke leke give me five fingers
Leke leke e gimme five fingers
So if I say bartender, give me five bottles and five shots
Koye ma fa you suppose ginger
Alaye give my five shots and stop all these
Ascalapito what’s wrong with you