Darling Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2023
Lyrics
Amma give you love right back
Baby I go dey by your side
Anything you want I go buy
Odo yewu please be my wife
Yɛ ntɛm bra na ma fe wo oh
Kai sɛ wo dɔ bi yɛ owuo
And I can never let you go
Your something wey dey be me oh (ooh ohh ohh)
I adore you and you know that
I'm falling for you all night and day
You make me smile when I see your face
Ebi you dey light my world
'Cause you my you my darling
Amma be your man
I go be your soldier
I no go leff your hands
'Cause you my you my darling
Amma be your man
I go be your soldier
I hope you understand
Baby I go die for your sake
And I go make you my queen
Sake of you I never go dey sin
Ebi you noor be my queen
Baby I go die for your sake
And I go make you my queen
Sake of you I never go dey sin
Ebi you noor be my queen
Girlie oh
Baby oh
All I wanna do is touch your body oh
Be my own
You alone
Afi go down and call you honey oh
(Honey oh honey oh)
Today is your birthday
I wanna give you love that you can't take
Fa ma me ohemaa baby let's play
We go make love to the next day
Tell me what you want my girl oh
Ka neɛ wo pɛ na mɛ yɛ ama wo
You the only one I dey want oh
Odo yɛ wu wo nkoaa na me ne wo bɛ wu
Make you no dey do me long oh
Cause everything I have is for you girl
Baby you the one I dey die for
'Cause you my you my darling
Amma be your man
I go be your soldier
I no go leff your hands
'Cause you my you my darling
Amma be your man
I go be your soldier
I hope you understand
'Cause you my you my darling
Imma be your man
I go be your soldier
I no go leff your hands
'Cause you my you my darling
Amma be your man
I go be your soldier
I hope you understand