Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2023

Lyrics

Hallelujah Afro - Frank Edwards

...

Ooooo na oooo na eh....

VERSE 1

I say make I telli you my story mmm

My God nor dey use me shere mmmm

Na agidigba be him name ooo

Na ebenebe be him style ooo

Open red sea for my sake ooo

Nothing wey this God nor go fit do just for me eh eh eh

Can I get an hallelujah

If u believe that the Lord is good

Can I get another amen

If u believe that lord is good

He's been, so good

He's been more than just a friend

He's been so kind

And his love is everlasting

CHORUS

Hallelujah hallelujah

na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh (2x)

VERSE 2

Shot down for baba mi lo ke

Mi to ri motegbe Leke ah ah

If to say na man oo, he for don knack me for ground

Jehovah you are mighty

Every other god, dey be wood and kunkun

All of them are sleeping,but u nor dey sleep,u nor dey slumber lie lie

So I give my worship to the one wey own my life

You deserve all praises's

Hallelujah to the most high God ooo

CHORUS

Hallelujah hallelujah

na wetin my God don do wey dey make me dey shout hallelujah hallelujah to the most high ehh (4x)

BRIDGE

Call: What you say

Resp: In the morning when I rise

I will lift up this my voice

To the one who save my soul

Sing hallelujah(2x)

Hallelujah is the highest praise (16x)

the end

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status