Antisocial Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Antisocial - corizo
...
Only one life...
Only one life....
Life......
Can’t catch me sleeping, 2,4,7 on my grind...
Confirm........
We antisocial na money man dey find
Everybod for himself nobody be your guy.. and if you die today another man carry your wife
Flex the money wey you grind
You ain’t talking money then you wasting my time
No body wan give you money but they wan give you advice
Live the life you love and love the life you you live
But before you live this life
Make you achieve all your dream
Who know book go pass
Who mumu repeat
Big dream full my head
God no let am end for sleep
I use exspo pass your boy no wan repeat
Do an anyting to survive
I can not afford defeat...
The life don dey change
The hustle don dy hard
Make person share the update
The backup don dy cast
Twofactors for my ig
Them still knife the account
No pain no gain
We try again
You fall, you stand...
Nobody knows tomorrow
So I pray for better days
Bad energy fall away allow me dey my day
You wish me bad
I still dy wish you good
Me wey don dy on Molly how you wan take spoil my mood....
Mix my ene... with the coke
Abeg enjoy your life
Na only one life
You no get another life
Purple lean with the strives
If I high I no dey cry
Na only one life
You no get another life
Can’t catch me sleeping, 2,4,7 on my grind...
Confirm........
We antisocial na money man dey find
Everybod for himself nobody be your guy.. and if you die today another man carry your wife
Nobody knows tomorrow
So I pray for better days
Bad energy fall away
Allow me dey my day....
You wish me bad, I wish you good
Me wey don dy on Molly how you wan take spoil my mood
El fvking corizo....