Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

Intro

We Dey PARA

E Be Omo We Dey Hala ayy


Mettrobunmi WOLE!!!


Verse 1

Wake up!!! ( wake up) ayy

Night, Day, Niccas Hunting Treasures ayy

Family Pressures

I Won Carry Talent Go Lagos ayy

They Don’t Want Me To Go OmO No Be Small Casalla Wey Burst ayy

Badi Man Take Off (badi man take off)

Ororo For My Head And Bodyyy

Don’t Threaten Me

Colorado Inside The Bodyyy

Stop Stressing Me

Ngozi You No Give Me Nkwobi

You Texting Me

Bad Energy Comot Body ooo

Emi OmO Destiny ayy ah uh


Chorus

Steady!!!

We Dey PARA!!!

OmO!!!

We Dey PARA!!!

E Be OmO We Dey Hala!!!

Government Dey Run Us Arab ayy

Igbo Kpelu Lara

Every Night Man Is Going Higher!!!

If No Be Raba!!!

Sharap!!!

Your Yawa Na Your Yawa!!!


Verse 2

Time E No Dey oo (time e no Dey oo)

No Pain, No Gain

60 Miss Call Nicca Kilode (kilode

Shay The Price E Dey

Make You Go Pay ah

More Money More Gobe ee ah

Nicca Know Your Way ooo

If E Dey E No Dey, Dey Your Dey oo

When The Pain E Dey, Them No Dey ooo ah

Kpo Kpo Kpo Kpo Omo Kpoyakata

Mettrobunmi Wole Kpoyakata

Hold Your Caban Make I Hold My Caban

Raba Matter Before Martha Backer

Am sorry Angela

Hutsle Turn My Madam

Shay You See Say I Don Turn Jagaban

In The Whole World , Nobody Badder Than

Ah Ko Du 2Baba ko kà kpa adaba gan ay ah


Chorus 2X

Steady!!!

We Dey PARA!!!

OmO!!!

We Dey PARA!!!

E Be OmO We Dey Hala!!!

Government Dey Run Us Arab ayy

Igbo Kpelu Lara

Every Night Man Is Going Higher!!!

If No Be Raba!!!

Sharap!!!

Your Yawa Na Your Yawa!!!


“stop stressing me “

when dey pain e Dey

dem no Dey oo

when the gain e dey

them go Dey oo

nicca stop stressing me

stop texting me

nkechi stop texting me

Omo Nicca stop vexing me


Outro

“stop stressing me “

you can’t threaten me

emi , omo destiny ah

you can’t threaten me

“Uh ah “

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status