Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

Lockup - Waje

...

The thing wey you gonna do scare me

Na God dey do am for me no be person

I heard the thing that you sey e no bani

But to God I go give all the glory

Me I no dey claim

Wetin I go gain

Me I no be shalanga

Me I just dey mind my things for the game

I no dey complain, me I just dey pray

Me I no dey claim

Wetin I go gain

Me I no be shalanga

Me I just dey mind my things for the game

I no dey complain

Wetin I go gain(you see)

E no dey bother me, bother me, bother me

E no dey bother me E no dey bother me, bother me bother me, E no dey bother me

See I Don lock up, I Don lock up I Don lock up, me I no dey mind, me I just dey vibe

See I Don lock up, I Don lock up I Don lock up, I Don lock up, me I no dey mind, me I just dey vibe

Hi hi(me I know the vibe..

Shey you Wan kill person

Trouble go come you no go save person

Person go talk you go Wan fire person

Body dey baggy when you see my blessings

But nothing nothing nothing go destroy my life,eee I go dey ball till now till the morning light, till the morning light,

Cos e no dey bother me, bother me, bother me, e no dey bother me, e no dey bother me, bother me bother me e no dey bother me, me

See I Don lock up, I Don lock up I Don lock up, me I no dey mind, me I just dey vibe

See I Don lock up, I Don lock up I Don lock up, I Don lock up, me I no dey mind, me I just dey vibe

Hiii hii

Ooooo

Haahahaa

Yeeee

Me I no dey mind

Ooo yeyeye

Loving you AJE Waje

More Lyrics from Waje Songs

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status