Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2022

Lyrics

Man no be God o

Solo

Ehn


No be by power

I say no be by muscle

Na dey Grace of God

No be by hustle

Wetin Papa don talk

I believe and I'm rest assured

My Daddy no go let me fall

No dey let me drawn

Cos na Him be Yahweh eh


Abobi, hand e go touch you

No be by muscle

Touch not my anointed

And harm not my Prophet

And that is a don't do

Abobi hand e go touch you

No be by muscle

As I go round the boards

See men dem dey suffer

But, my case is so different


This my God dey make me shout

Say God is good

This my Lord is good

This my God dey make me shout

The Lord is good

This my God is good

I say God is good

All the time

Brother no be lie

For my case He's good

All the time

Brother no be lie


Brother God is good


Man be man

I say man no be God o

Check and see

You go see say na God o

Ask you Unique

Him go tell you dey motto

No long talk

Cos na Christ be dey logo

Wo yo

Oh know

See na Christ be dey logo

Ko cho

Oh know

Eh eh

So let them say what they wanna say

And they can do what they wanna do

For my head

See na Christ get the final say

Wo yo oh oh


This my God dey make dem shout

The Lord is good

This your God is good

This my God dey make dem shout

The Lord is good

This your God is good

And the Lord is good

All the time

Brother no be lie

This my God is good

All the time

Brother no be lie


Man good but my God is gooder

Bigger than the best

See my God is bigger

God wey raise small pikin to

Lalala lala lalalala lala

So nwa nne

Sisi nne

Nne nne nne

He was hit by a nail o


Na who hit am nail

Who hit am nail

But ehn

Joke a part ehn

What we are trying to say is that

God is good

What ever you are going through

God is good


You have ten carryovers

And you wrote five course

Don't worry

If not because of God

Dem for don withdraw u from dat school

God is good


They gave you engagement ring for ten years

My sister

God is good

Is your fiance that is not good

Everytime

We'll be saying is God good

You are you good

Talk your true

As you are saying on God

Can God say on you

Kingsolo

I'm out

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status