Prayer ft. Corizo Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2022
Lyrics
Too many plans gan ni pressure plenty for here
If you no get money my people e dey kill idea
Sing heaven and earth them go say you sing nonsense
No support for upcoming tell me how we go take blow for here
God give me my own
Because e don ta when this boy dey hustle
God answer my prayer
If you nor bless me i no go let you go
Too many friends around you Tell me who i go trust
The one you call your blood
Can still share your blood
I sing a reasonably song please share it to the world
Not just a song but a deeply word
I come acrra to hustle just to achieve my dream
If i leave here this way
Baba God the story nor go clear oh
Oluwa abeg bless me
I nor won see successful friends com begin dey hide face
Oluwa i pray oh
God give me my own
Because e don ta when this boy dey hustle
God answer my prayer
If you nor bless me i no go let you go
Listen,oh okay
Once a dream chaser, I don tire dey chase Dream
Nigga go hard or you fall back to the Tranches
Now only there poorman king of the jungle
Who get mouth, poverty don make am Humble
Wetin eyes see go hard mouth to talk
My serious girlfriend don dey sleep with dog
God answer my prayer relia say your boy Dey crumble
I wan my Jim sack in million nairas in bundle
Headlife is a quiz bitch, make them ready Something pozo
I come in peace but I still ready for the Trouble
Only one life so ien fvcking chances, my Twice dey work well ien taking glasses
Na today my data finish oh, God bless me MTN don dey finish finish oh
Problem nor dey finish, God forbid my own Go finish oh
Producer kill the beat belike my Verse don dey finish oh
God give me my own
Because e don ta when this boy dey hustle
God answer my prayer
If you nor bless me i no go let you go