Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2022

Lyrics

KULLIE


Something must to sup (Enyi mba Enyi)

Make dem talk (Enyi mba Enyi)

We no rest (Enyi mba Enyi)

Who give order (Enyi mba Enyi)

Dem play cover (Enyi mba Enyi)


Who you arrest (Enyi mba Enyi)

Where the rest (Enyi mba Enyi)

Show for court (Enyi mba Enyi)

No dey dodge


Plenty things don sup

But we no fit talk

Dem no dey go court

If you talk dem Kpai you off

Dem go do the work (Bombo ye) (Big cap)

Ask me what I want? I wan live

Dem born me before! I don grow

Reaping from the seed, I no sow


Ayelele

Ihe bu ifele

E wa mu ayele

Ihe bu ifele


Dem dey pack boys wey dey ball

Bullion van dey for their door

Now who dem catch fit resolve

Say! Who dem catch dem dey sort


Something must to sup (Enyi mba Enyi)

Make dem talk (Enyi mba Enyi)

We no rest (Enyi mba Enyi)

Who give order (Enyi mba Enyi)

Dem play cover (Enyi mba Enyi)


Who you arrest (Enyi mba Enyi)

Where the rest (Enyi mba Enyi)

Show for court (Enyi mba Enyi)

No dey dodge


Kpokpo show me shege

I give him daughter belle

Aunty e wote e wole

For ozumba mbadiwe

Dey shot men with kala

Make we no go relent oh

My pvc my strength

Lecturer dey for class oh

Changing sex to first class oh


Wonkiri Wonki Wo

Wonkiri Wonki wo (Wo Wo Wo)


Wonkiri Wonki Wo

Wonkiri Wonki wo (Wo Wo Wo)


Area bi lie nu

E le anyi Eli eh (O ndi asi Julu ebe nile)


Something must to sup (Enyi mba Enyi)

Make dem talk (Enyi mba Enyi)

We no rest (Enyi mba Enyi)

Who give order (Enyi mba Enyi)

Dem play cover (Enyi mba Enyi)


Who you arrest (Enyi mba Enyi)

Where the rest (Enyi mba Enyi)

Show for court (Enyi mba Enyi)

No dey dodge

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status