My money ft. Stunzy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Play with my money omo boy you be
Messing my emotions up
Aah they never tell you say a badder Man crazy
Oh lo lo lo lo lo
Girl your bursting my ogologo
And you making me want go Loko
No no
E go make e me want kolo
Wombololololo
Don't be messing my wombolol
Don't be playing me like okoso
You fit make me go kolo
Gimme my money gimme my doh
Doh
Gimme me my
Am catching feeling no take me play
No take me play
Funmi my money funmi my doh
I get werey no use me play o
Please dont take my money
Pay me what you owe me
No Dey do me koni
How many times you go call me eh
Alaye wa ise lo koba le shonwo mi
Alaye wa se wa se
Oga ade shonwon mi oh
Gimme my money gimme my doh
Doh
Gimme me my
Am catching feeling no take me play
No take me play
Funmi my money funmi my doh
I get werey no use me play o
Life wey you see so na check and Balance
Gbedu don land shey you Dey feel am
Go tell awon doubting thomas oh
Very soon we go go globally
Abi you want they check am abi
Oma kalo ju yin iya yin