Loading...

Download
  • Genre:Electronic
  • Year of Release:2022

Lyrics

Race - Nathan Walid

...

As e dey sweet us

E dey pain dem

E dey pain dem

As e dey sweet us

Sweet us

E dey pain dem

E dey pain dem as e dey sweet us

I don’t gat no time for no banter

I just wanna sing and stay my lane o

They don’t sleep for my matter

They wan know girl i carry go home

Shey na Chi chi?

Abi na Sandra?

Wey the package?

Wey dispatcher?

How a skinny boy causing sagas

Yeah yeah yeah

Eh

Kpo kpo kpo kpo

Di di kpo

If you ain’t got love to show

Then carry go

Me i’m just chasing my dough

Me i wan kill every show

If you no know

If i no get food to chop

Shey you go show me support

Nigga speak up

I thought i told you before

I ain’t tryna lower my terms

Yeah yeahh

Niggas tryna run my race

Still i’m riding high on grace

Niggas tryna block my way

I’m steady going insane o

Shey you wan run my race o

I’m riding high on grace oh no

Block my way

Sake of say i post you for insta

You say why i no tweet am

I still post am for twitter

You say why i no snap am

See that energy from your side

Hold am

If i show you love, gimme some

Make e balance

Gimme some make e balance

Oh ohhhh

Kpo kpo kpo kpo

Di di kpo

If you ain’t got love to show

Then carry go

Me i’m just chasing my dough

Me i wan kill every show

If you no know

If i no get food to chop

Shey you go show me support

Nigga speak up

I thought i told you before

I ain’t tryna lower my terms

Yeah yeahh

Niggas tryna run my race

Still i’m riding high on grace

Niggas tryna block my way

I’m steady going insane o

Shey you wan run my race o

I’m riding high on grace oh no

Block my way

You wan run my race

Oya run am (run am run am)

You wan run my race o

Run am (run am run am)

Make i hide my face

Make you run am

(Run am run am)

You wan run my race o

You wan run my race o

As e dey sweet us

E dey pain dem

E dey pain dem

As e dey sweet us

Sweet us

E dey pain dem

E dey pain dem as e dey sweet us

Walid

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status