Myself Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
"I know myself"
"so I can’t lie to myself"
selebee
I go mma mma your baby
I go chokotoko your baby
I go corner corner your baby chi!
I know my self
So I can’t lie to myself
anyhow wey e be you know I cannot kill myself you know say me I don try
so me I’m living my best life I stay away from bad vibes make I no compromise
a note to myself
ògini neme gi ògini n’afio
ahh ahh
ògini n’eme gi try dey enjoy
I go mma mma your baby I go chokotoko your baby
I go corner corner your baby
then I go mgbu mgbu your baby
sometimes I fall
“ but I pick myself back up “ still standing tall
“ show me pesin wey never fuck up “
na Holy Father wey just dey bless the boy ahhh
So thunder fire who say make I no enjoy pour rice and beans
make you no forget turkey
make you no forget my shayo make I no go craze oh
“ I know myself “
Call Adonis
tell am my igbo dey miss
make nobody stop my cruise cus I no get time to loose
I know my self
So I can’t lie to myself
anyhow wey e be you know I cannot kill myself you know say me I don try
so me I’m living my best life I stay away from bad vibes make I no compromise
a note to myself
ògini neme gi Ògini n’afio
ahh ahh
Ògini n’eme gi try dey enjoy
I go mma mma your baby I go chokotoko your baby
I go corner corner your baby
then I go mgbu mgbu your baby
Chale, Chale
Chale where my money Omo me I need am Chale cus I wan enjoy myself Wole
Wole
Wole where my money
me I no fit leave am Wole because

Mix Monsta