Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2022

Lyrics

Oga I'm all dripped up

Mi gon lick mi fears

Looking cool

You can test mi ears

How this tears

Go dey break mi lens


Some night I so fold up

I can zuuuuuu, Who cares

Now no fame

Omo Friends dey scarce

How these things fit to make good sense


Cause I've been craving all good things

I've been calling God o since

Cause the visions

Wey I see

Omo Mi i cannot delete


And heaven know Say

This energy

Be my rugged

Big dynasty

So when I pop

Issa big something


Please don't be late my pop up

God no delay my glow up

I don dey pray for so long

So long

Please don't be late my pop up

God no delay my glow up

I don dey pray for so long


Oh so long so long

So long oh so long

So long so long

Eh so long so long

Oh so long


It's been so long

Back then for the ghetto

All for man for e self

No man borrow kettle

Sister Mary call sef officer bello

Say e pikin touch e yaaa

Come say hello

Come bother

Hmmm

See all the money I want

Seems Its not enough

Why this loving though o

Every other day me dey find something

Tell my mummy say

Make she pray me

That be only thing

Wey dey trigger me

Every other day mi Dey find my way

Tell my mummy say

Make she pray me

That be only thing

Wey dey ginger me

Because its been so long


Oh so long so long

So long oh so long

So long so long

Eh so long so long

Oh so long

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status