Give Thanks Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Give Thanks - Kaptain
...
You know i looked back at the past life wasn’t really green on the bar
But God came through for me
One time
…..
Its only by your grace that we are alive today
We no better pass people wey die today
You collect money you smile today
People dey wey never chop wey dey cry today
Try give thanks today
Your thanks could he the reason that you are alive today
Brotherman nah front dem dey put God
Sisi eko nah front dem dey put God
So i thank God for life
Thank God for grace
If no be God where i for dey
Family dey pray
Dey mention my name
Make Goodness and mercy dey for where i dey
Me i no holy
Steady boys dey gbolly
Dey grind
Bro you know the story
But oluwa still dey guide me
We no good but e no lose guide me
So i say
Ay ya ya ya ya
Lo lo lo lo lo
Ay ya ya ya ya
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
Ay ya ya ya ya
Lo lo lo lo lo
Ay ya ya ya ya
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
…………
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
Say
Say
You get many millions
You no want make i getone milli
God con bless me with many millions
You dey vex you nd you be my niggie
See like this
I dey eko atlantic
Kele wey i carry follow body
Back thick
Wetin oluwa do for me ur juju cant fit
(Now dem dey see my colour ogbeni they can’t bounce it)
See the boy looking sharp like aboki knife
Wetin i dey do everyday nah to chop life
Now i be like macaroni wey oluwa pour spice
Now i be like cranberry and hanny wey dem put ice
(Eledumare why u like me like this)
(No be say i holy pass chris)
(I see money i say nah so life be?)
(Haa omo life sweet)
So i say
Ay ya ya ya ya
Lo lo lo lo lo
Ay ya ya ya ya
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
Ay ya ya ya ya
Lo lo lo lo lo
Ay ya ya ya ya
E dey e no dey
Brother we go still dey give God thanks
…………
It your boy Kaptain