Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

I dey steady count my blessing

The level wey i dey

I appreciate it all

Body wey dey cause vibration

Any baka for my way

I go chase them all all all

Commot body make i see the front

Never falling on the floor

Like who dey stunt

Dem no sabi when i dey for church.

Never stopping my leg is on the clutch

They can never stop my pay

Cause i be working 24/7 in the rain

Oh yeah

Dem dey try steal my craze

Thunder go fire of all them

No delay

O ma lo be ri wa

If you know say u no get

Liver, Liver

E no be stamina

We no fit dey the same

Caliber Caliber


Be ri wa

Get liver, Get liver

Stamina

We no fit dey the same

Caliber Caliber

Be ri wa

Get liver, Get liver

Stamina

We no fit dey the same

Caliber Caliber


Omo Ologo wole

Mo gbera

See me spending

Pounds and Dollars

You can never see me

In the night time

Sleeping on who?

Maybe your boo

Eyan Jimmy Choo

Grind on grind

You can never wear my shoe

Right from time

You know say na me dey rule

Life na dice

You know say no be taboo

When i shine i shine

I be shooting star

You can't off my light

Won le pana you cant

kill my vibe

Won le pana

You can't off my light

When i shine i shine

I be shooting star

You can't off my light

Won le pana you cant

Kill my vibe

Won le pana

You can't off my light


Stamina Stamina Stamina

Who no get

No go check am

Latire latire


Taliban Taliban Taliban


Be ri wa

Get liver, Get liver

Stamina

We no fit dey the same

Caliber Caliber

Be ri wa

Get liver, Get liver

Stamina

We no fit dey the same

Caliber Caliber


Ameno Latire

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status