Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

You already know

Ace is nothing but water

Big Mike I see you fam

Respect massive iii


As we dey pop something

You know the men dem mount

Dem ball like mason mount

I dey with Dr Whyte

You know it's all on sight

Oh yeah!


I no send no body cos the life nah yolo

On a Friday night I make the girls dem go loco

Baby for my section omo ko si shoro so

Sey you know we oudy tonight till tomorrow


Like it's 80s

We party like 80s

Her body 10kg

She is driving me crazy nah

Like it's 80s

We party like 80s

Her body 10kg

She is driving me crazy nah


I say the ACE is nothing but water

For my section see the shayo dey yakpa

You know e dey body and the boys dey para

For my section see the shayo dey yakpa

As we dey pop we dey pop something

The money long we make dem shake something


As money enter

You know the fundamental

Explaining no dey help we let the bottles enter

My Rolli sey nah buss down

My Neck sey nah daya

My Wrist is presidential

I know dey like WAHALA!!


Like it's 80s

We party like it's 80s

Her body 10kg

She is driving me crazy nah


Like it's 80s

We party like it's 80s

Her body 10kg

She is driving me crazy nah


I say the ACE is nothing but water

For my section see the shayo dey yakpa

You know e dey body and the boys dey para

For my section sey, the shayo dey yakpa


You know the men dem mount

Dem ball like mason mount

I dey with Dr Whyte

You know it's all on sight

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status