Holl'Up ft. Joey B & Dammy Krane Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2015
Lyrics
Zaga dat!
Uh, OT pon di volume
Juls baby
It's your boy Eazi
You think say the world dey revolve around your bum bum
You think say the world dey rotate around your bum bum
You think say the world dey revolve around your fine face
Hollup, hollup, hollup
Right now I dey call you wey you no dey pick
Right now I dey call you wey you no dey pick
Sekof you get 10,000 followers on instagram
And right now when you post pictures all the boys dey like, eh heh
Hollup, hollup, hollup
Hollup, hollup, hollup
Hollup, hollup, hollup
Hollup, hollup, hollup
Uhhhh guys
Make I tell you some story, "go!"
Lend me your ears, make I tell you about some girl be, woah
You ever try send DM, reply come years time, slow
(Hollup hollup hollup)
Try 7 days sef you go weak, bro
So i deh one side
This girl come
Opense o vibe, miss road serf
I no see you serf dey bin think say dem smart
I be 16 years
Miss Lawsan
Reason being some girls think we are fools
I post one pic
Tongue out drools
Try halla see i go bomb blast you
Imagine your heart beat
Congrats Juls
This girl, those times i no get sika
She would never ever kiss back
I feel ******
******
Nice, 10 times she dey rush bae
*******
That be how the world dey
Girl who i see now time changes right
You think say the world dey revolve around your bum bum
You think say the world dey revolve around your big yansh
You think say the world dey revolve around your fine face
Hollup, hollup, hollup
Holl up, holl up, holl up
Hollup, hollup, hollup
Hollup, hollup, hollup
Hollup, hollup, hollup
Gir gir girl you are on point
Don't know your love i dey confide in
Everything is on point
Omo to ni bobbi to poin pointi
Monalisa ah ah ha
Monalisa ah ah haaaa
Gir gir girl you are on point
Don't know your love i dey confide in
Everything is on point
Omo to ni bobbi to poin pointi
Monalisa ah ah ha
Monalisa ah ah haaaa
Juls baby
You think say the world dey revolve around your bum bum
You think say the world dey revolve around your big yansh
You think say the world dey revolve around your fine face
Hollup, hollup, hollup
Holl up, holl up, holl up
Hollup, hollup, hollup
Hollup, hollup, hollup
Hollup, hollup, hollup