Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Journey mercies to my money

Wey dey road dey come on God sapa is over

Me I get goals to reach

I know my ball no go pass over

Some pray make I fall

But I get God and I step over

and over

Yeah

My cup e go run over

Yeah yeah


My blessings

My blessings

My body no like stressing

My blessing it's plenty

It's plenty

My blessings

My blessings

My body no like stressing

My blessing it's plenty

It's plenty


I know say money na filter

You go dey smile

But your heart is bitter

Not only gold be the things wey dey glitter

But without money

life is Alomo bitters

E go bitter


Everybody dem go switch on you o

From a hundred dem go switch to zero

To zero to zero

Me I just wan flex on a low

And I no like stress for my body oh

Body oh

Dem no fit shoot my shot

I dey aim like I shoot catapult

Na my goals i dey aim and it's not my fault

Cause if I look back e be pilla of salt


My blessings

My blessings

My body no like stressing

My blessing it's plenty

It's plenty

My blessings

My blessings

My body no like stressing

My blessing it's plenty

It's plenty

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status