Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2023

Lyrics

Miracle - Godfrey Gad

...

(instrument)

Miracle(chorus).

E no dey tire Jesus

Anything wey God no fit do

That thing, e no dey exist oh

Favour!

E no dey finish

Blessing!

E no dey finish

If u dey check am u go see am, wetin my eyes don see my mouth must to talk am ooh.

If u dey check am u go see am wetin dey, blessing wey dey my life no fit hold it ooh.

My God wey change my water to wine .

It time to reply, I got Jesus in my life, tell me wetin I dey fine.

God butter my bread ooh.

Show me love wey dey rare ooh.

Oil dey my head ooh.

Everything I touch turn into poro

I know what God do for my life ooh feel when party dey shock ooh .

CHORUS

Tirelessly my God ur mighty hand e dey work for me.

No holiday, no break.

Two for seven u dey stand for me.

CHORUS

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status