Hypocrite ft. Demmie Vee
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2019
Lyrics
Hypocrite ft. Demmie Vee - Falz
...
People just dey do like say dem no dey sheet People just dey do like say dem no dey breathe People just dey do like say dem get super power People just dey do like say dem no dey win o Nobody wan dey sow where e no dey reap o Everybody is a mother fucking hypocrite o(x2).. People just dey do like say na them be Jesus People so wicked but dem dey religious Who dey calculate no dey show the figures Who dey demonstrate wey dey run leave us People too complain but dey fear to speak up You don't want to die but nothing to leave. Christian and corrupt no supposed dey mixture. Real Musulumi no supposed to thief jhoor. Real talk no be fight rara, everybody get fault for inside mata. We dey talk human right we no respect am. Who are we to crucify the homosexual Most of una don dey involved from time But no be anybody business who you wan climb You dey form gentle man wen we dey with you But you go still go home beat your wife to stupor
Similar Songs
More from Falz
Listen to Falz Hypocrite ft. Demmie Vee MP3 song. Hypocrite ft. Demmie Vee song from album Moral Instruction is released in 2019. The duration of song is 00:03:43. The song is sung by Falz.
Related Tags: Hypocrite ft. Demmie Vee, Hypocrite ft. Demmie Vee song, Hypocrite ft. Demmie Vee MP3 song, Hypocrite ft. Demmie Vee MP3, download Hypocrite ft. Demmie Vee song, Hypocrite ft. Demmie Vee song, Moral Instruction Hypocrite ft. Demmie Vee song, Hypocrite ft. Demmie Vee song by Falz, Hypocrite ft. Demmie Vee song download, download Hypocrite ft. Demmie Vee MP3 song
Comments (4)
New Comments(4)
Nnamdi Nwofeigbo
DBigjoe
[0x1f623][0x1f623][0x1f623]
Wise KidDa El Gagan
grammy song [0x1f621]
Nnamdi Nwofeigbo
good vibes
best song