Dont Call Me
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Dont Call Me - Shatta Wale
...
1don 1man One gun, one stand Paah paah paah The way adey chop you dey look my face I know your mouth has come Naturally I no be fear o What can come can come I like click clock Dey there and do vandamme Go ask Yvonne who be the girls wanzam Les enfants, I dey see dem all like gum You no be le garcon Adey ride dem like ga sor yeah Don’t call me please As adey tell you, you say you be sorry o, please Don’t call me please No be you say make I leave you, why you dey call me please Adey pour libation This place adey be my nation If I want go vacation Miami strip club be the station Wah be your explanation No be you say you no get patience Wah be your explanation You dey rush like ebei you go born next generation All the stars for the sky Dey shine at the same time my guy Nobody be no superstar Why when you die dey no dey give you super car Don’t call me please As adey tell you, you say you be sorry o, please Don’t call me please No be you say make I leave you, why you dey call me please Asay the eyes no fi think Ebi the brain wey dey think for the eyes No money for first class Make you no stress just pay for the aisle The food you ask make dem serve you Say you get fans but dems swerve you Shatta ein place dem no tell you Koti catch you when you say abeg you You never know one don Adey do my things alone one man If you see shatta dey come Every badman you go see be my son Don’t call me please As adey tell you, you say you be sorry o, please Don’t call me please No be you say make I leave you, why you dey call me please
Similar Songs
More from Shatta Wale
Listen to Shatta Wale Dont Call Me MP3 song. Dont Call Me song from album Dont Call Me is released in 2022. The duration of song is 00:03:06. The song is sung by Shatta Wale.
Related Tags: Dont Call Me, Dont Call Me song, Dont Call Me MP3 song, Dont Call Me MP3, download Dont Call Me song, Dont Call Me song, Dont Call Me Dont Call Me song, Dont Call Me song by Shatta Wale, Dont Call Me song download, download Dont Call Me MP3 song
Comments (16)
New Comments(16)
Boy Joker
Jusillive_TG
https://www.boomplaymusic.com/share/music/118215993,srModel=COPYLINK&srList=ANDROID
Kofi Makroni
only one don✊empire
Kenneth Cudjoeesmpj
cool song
Mosses b Billions
❤️❤️
Frank qlxv8
❤️❤️❤️
One Stone Sparta
✊
Danquah Lasisi
Sm 4 Lyf 4 Lyf Iz 4 Lyf ,,,...? 1 Don You Do All
Osei Brightir47h
This guy is just too good in everything he does.GoG is loading#On God
Atoah Emmanuelbx7am
SM Is for life respect King Wale
Prince B A
So beautiful song
Deleted User
This comment has been deleted.
wow I really love ❤️ this song ❤️❤️❤️❤️❤️ sm for life